32 “If una love only di pipol wey love una, wetin go make God bless una? Even sinnas sef love doz wey love dem.
And if una do good for only doz wey dey do good for una, wetin go make God bless una? Even sinnas dey do di same tin too.