Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 5:36 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

36 E still tell dem one parabol sey: “Nobody dey tear new klot take pash old one. If e do like dat, e go fit spoil di new klot and di new klot piece nor go mash di old one.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 5:36
7 Iomraidhean Croise  

Make una obey my laws. Make una nor allow two difren animal sleep togeda. Make una nor plant two difren seed for one whole; or wear klot wey dem use difren material take make.


But time dey kom wen di man wey dey marry nor go dey with dem, dat time, dem go fast.”


And nobody dey pour new wine inside old wine bag. If e do like dat, di new wine go tear di bag, di wine go trowey and di bag go skata.


Wish kind business God Temple and juju get? Bikos wi bi God Temple, just as God sey, “I go stay inside dem and waka among dem, den, I go bi dia God and dem go bi my pipol.”


Make una nor wear klot wey dem use wool and linen take make.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan