44 So e kontinue to prish for di sinagogs wey dey Judea.
Jesus kon dey waka for Galilee dey tish inside dia sinagog. E prish about God Kingdom and dey heal pipol wey get difren-difren diziz and doz wey nor well.
So e kon go evriwhere for Galilee dey prish for dia sinagog and dey drive demon komot from pipol body.
E bigin tish for dia sinagog and evribody kon dey praiz God.
Jesus stand near Gennesaret and pipol gada make dem for hear God word.