Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 4:42 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

42 Wen day break, Jesus komot go one place where nobody dey. But pipol find am rish der and dem kon dey try to hold am make e nor for leave dem.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 4:42
10 Iomraidhean Croise  

But as di man dey go, e kon bigin shaut for evriwhere dey spread di story, sotey Jesus nor fit enter any town again, so e kon dey stay where pipol nor dey. But pipol still dey kom meet am from evriwhere.


but dem tell am, “Make yu stay with us, bikos evening don nearly rish and day go soon dark.” So Jesus enter di village kon follow dem stay.


Jesus go mountin go pray and e dey der dey pray to God till day break.


Jesus kon tell dem, “My food na to do wetin my Papa tok and make I finish di work wey E send mi.


Wen Samaria pipol kom meet am, dem kon dey beg am sey, make e stay with dem. So e kon stay der for two days,


So wen di pipol si sey Jesus and en disciples nor dey der, dem enter di kenu kon go look for Jesus for anoda town wey dem dey koll Kapanaum.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan