Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 4:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 and, ‘Dem go karry yu for dia hand, so dat yu nor go use yor leg nak stone.’ ”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 4:11
3 Iomraidhean Croise  

Bikos E go kommand en angels make dem protet una for evritin wey una dey do.


Dem go use dia hand karry una up, so dat una nor go even kick or fall on-top stone.


and e tell Jesus, “If yu really bi God pikin, jump go down, bikos dem rite for God word sey, “ ‘God go kommand en angels make dem do evritin for yu and dem go katch yu make yor leg nor nak stone.’ ”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan