31 Eliakim na Melea pikin, wey bi Menna pikin, wey bi Mattata pikin, wey bi Natan pikin, wey bi David pikin.
Di shidren wey dem born for am for Jerusalem na: Shammua, Shobab, Natan, Solomon,
Shimea, Shobab, Natan and Solomon na di sons wey dem born give David for Jerusalem and na Batsheba wey bi Ammiel pikin, bi dia mama.
Di land go mourn. Each family go mourn by demsef. Di family wey kom from David tribe, Natan tribe,
Levi na Simeon pikin, wey bi Judah pikin, wey bi Josef pikin, wey bi Jonam pikin, wey Eliakim born.
Jesse wey Obed born, naim bi David papa. Obed papa na Boaz, wey bi Salmon pikin, wey bi Nashon pikin.