Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 3:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 Jesus start en ministry wen e bi thirty years. Evribody know am as Josef pikin, wey Heli born.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 3:23
20 Iomraidhean Croise  

For dis time, Josef na thirty years wen e start to serve Fero and dey kommand evribody for Egypt. Na Fero make Josef oga for di whole Egypt.


David na thirty years wen e bikom king and e rule for forty years.


Make dem kount dem from thirty go rish fifty years and na all doz wey go fit work for di tent where dem for dey do meetin.


from thirty go rish fifty years wey go fit work for di tent where dem for dey do meetin.


from thirty go rish fifty years wey go fit work for di tent where dem for dey do meetin.


from thirty go rish fifty years wey go fit work for di tent where dem for dey do meetin


from thirty go rish fifty years wey go fit work for di tent where dem for dey do meetin,


Jesus Christ wey dem born for David and Abraham family, naim story bi dis.


Jakob born Josef wey bi Mary husband, dis Mary naim bi Jesus Christ mama.


Jesse born David wey bi Israel pipol king. David born Solomon (wey Uraya wife bi en mama),


“Nor bi di karpenter pikin bi dis? Nor bi Mary bi en mama? James, Josef, Simon and Judas, nor bi dia broda e bi?


From dat time, Jesus bigin prish sey, “Make una turn from sin kom meet God, bikos God Kingdom don kom meet una.”


Nor bi di karpenter, wey Mary born bi dis? Nor bi en brodas bi James, Josef, Judas and Simon? Nor bi en sistas dey with us so?” So dem kon dey vex for am.


Wen en papa and mama si am, dem sopraiz well-well. Naim en mama sey, “My pikin, why yu do us like dis? Si, mi and yor papa dey find yu for evriwhere since.”


Eliakim na Melea pikin, wey bi Menna pikin, wey bi Mattata pikin, wey bi Natan pikin, wey bi David pikin.


Evribody dey tok good about Jesus, dem sopraiz for di sweet-sweet word wey dey kom out from en mout. So dem kon ask, “Dis nor bi Josef pikin?”


Wen Filip si Netanel, e tell am, “Wi don si di pesin wey Moses and di profets rite about for dia book sey, ‘En name na Jesus, wey en home-town bi Nazaret and na Josef pikin e bi.’ ”


Den dem sey, “Dis Jesus sef nor bi Josef pikin, wey wi know en papa and mama? Na how e kon dey tok sey, ‘I kom down from heaven?’ ”


My friend Teofilus, for di book wey I first rite give yu, I tok about all di tins wey Jesus Christ start to dey do and tish,


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan