Luke 3:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English16 John ansa dem, “Na ordinary wota I take dey baptize una, but di pesin wey big pass mi, dey kom, I nor rish who go luz di rope wey dey en shoe. E go baptize una with di Holy Spirit and fire. Faic an caibideil |