9 so dem komot from di grave kon go tell di eleven apostles and di rest pipol wetin happen.
For where di pipol wey dey follow Jesus dey mourn and kry dey, Mary Magdalin kon go tell dem wetin happen.
Na Mary Magdalin, Joanna, Mary wey bi James mama and di oda wimen wey dey with dem, na dem tell di apostles all dis tins.
Den di wimen kon remember wetin Jesus tell dem,