Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 24:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 ‘Dem must sell Man Pikin give wiked pipol and dem go kill-am trowey and for di third day, e go wake-up.’ ”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 24:7
4 Iomraidhean Croise  

From dat time go, Jesus kon dey tell en disciples sey, e go must enter Jerusalem where di eldas, priest oga dem and di law tishas go sofa and kill-am, but for di third day, e go wake-up.


Dem nor tok sey di Mezaya go must sofa all dis tins and den e go enter en glory?”


kon tell dem, “Na wetin dem rite bi dis, ‘Di Mezaya go sofa and e go wake-up from deat for di third day


Wi bi Jew pipol bikos of how dem born us and wi nor bi Gentile pipol wey bi sinnas.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan