3 but wen dem enter inside, dem nor si Jesus body for der.
Wen di disciples cross go di oda side, dem forget to take bread follow body.
Dem kon si sey dem don roll di stone komot from di grave mout,
and dem nor si en body for der. Dem kom back dey tok sey dem si angels wey tell dem sey Jesus dey alive.
Wen Jesus si di woman, e sorry for am kon tell am, “Make yu nor kry again.”
So, make one pesin from di men wey dey follow us since di time wey Oga God Jesus Christ dey with us,