24 Den some pipol wey dey with us kon go di grave and dem si evritin as di wimen tok, but dem nor si Jesus.”
Den Herod koll di wise men go korna, make dem for tell am wen dem si di star.
But Pita kon get up, run go di grave. E ben-down look inside and e si only di klot, den e kon go house dey wonder wetin happen.
and dem nor si en body for der. Dem kom back dey tok sey dem si angels wey tell dem sey Jesus dey alive.
So Jesus tell dem, “Una nor get sense and una nor dey kwik bilive wetin all di profets tok.