22 Some wimen wey dey with us kon even sopraiz us. Dem go where dem beri am put dis morning
and dem nor si en body for der. Dem kom back dey tok sey dem si angels wey tell dem sey Jesus dey alive.
Den Mary Magdalin go meet di disciples for where dem dey kon tell dem, “I don si di Oga God!” Den e tell dem wetin Jesus tell am.