2 Dem kon si sey dem don roll di stone komot from di grave mout,
At wons, strong eartkweke happen, bikos God angel kom down from heaven, roll di stone komot kon sidan on-top am.
For early morning for di first day for di week, di wimen karry di perfume wey dem prepare go di grave where dem beri Jesus put.
but wen dem enter inside, dem nor si Jesus body for der.
Jesus sorry for dem again, den e waka go di grave. (Dis grave na big whole inside rock wey dem take big stone kover).
So, dem kon roll di stone komot from di grave mout. Den Jesus look heaven kon sey, “Papa, I tank Yu sey Yu dey always hear mi and dey do di tins wey I ask from Yu.