15 As dem dey tok, Jesus kon bigin waka with dem,
So dem kon dey tok among demsef sey, “Na bikos wi nor bring bread, naim make am dey tok like dis.”
Anywhere two or three pipol gada for my name, I go dey der with dem.”
Dem dey tok to each oda about di tins wey happen.
(but Jesus nor let dem know who e bi.)
As dem still dey tok, Jesus kon stand with dem, tell dem, “Make peace dey with una.”