Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 23:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Wen Pilate hear dis one, e kon ask weda Jesus na Galilee pesin.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 23:6
5 Iomraidhean Croise  

As Pita sidan outside for di yard. One girl wey bi savant kon tell am, “Yorsef bin dey with Jesus Christ wey kom from Galilee.”


Some pipol wey dey der wen Jesus dey tok kon tell am how Pilate kill some Galilee pipol kon mix dia blood with dia sakrifice.


But dem still sey, “E dey kause wahala with wetin e dey tish pipol for Judea. E start am for Galilee and naw e don kom here!”


Wen e hear sey Jesus kom from Jerusalem, where Herod dey rule for dat time, e kon sey make dem take Jesus go meet am.


Afta am, Judas wey kom from Galilee kom out wen dem dey do census. E push pipol to join am oppoz wetin dem dey do. Dem still kill-am and all di pipol wey dey follow am skata too.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan