39 One of di tif dey shaut for Jesus, “Nor bi yu bi di Mezaya? Make yu save yorsef and us naw!”
Di tifs wey dem nail for cross near Jesus Christ, still dey curse am too.
Christ, wey sey e bi Israel king, make e kom down from di cross naw make wi si am, so dat wi go bilive!” Doz wey dem nail for cross with am kon dey curse am too.
Di pipol still stand der dey look, but dia leaders dey laf Jesus sey, “E save oda pipol. Make e save ensef if e bi di Mezaya wey God choose!”
den sey, “If yu bi di Jew pipol king, make yu save yorsef!”
But di oda tif kon shaut for di first tif, “Yu nor dey fear God as e bi sey na di same ponishment wi dey sofa?