22 Again Pilate ask dem, “Why? Wish bad tin e do? I nor si any bad tin wey e do wey go make am die, so I go give orda make dem flog am, den I go free am.”
kon tell dem, “Una bring dis man kom meet mi sey e dey deceive pipol. Wen I ask am kweshon for una present, I nor si any bad tin wey una sey e do.
So I go give orda make dem flog am, den I go free am.”
Pilate kon tok to dem again, bikos e won free Jesus.
But dem still dey shaut, “Kill-am trowey, Kill-am trowey!”
But dem shaut more-more dey sey, “Kill-am trowey.” Dem shaut sotey Pilate kon do wetin dem wont.
Den Pilate tell di priest oga dem and di pipol, “I nor si anytin wey go make mi kondemn dis man.”
but na with Christ blood and na dis Christ bi God lamb wey nor get any mark or stain.
Bikos of sin, Christ sofa. En wey nor do bad, sofa for doz wey do bad, so dat e go karry us go meet God. And wen dem kill-am, e wake-up as spirit.