Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 22:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Dem kon ask, “Na for where yu wont make wi prepare am?”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 22:9
3 Iomraidhean Croise  

Jesus kon tok to dem with parabol: “One man plant grape for en farm. E fence am round, dig where dem go dey press di wine put, den kon build big house wey guide go dey stay. E hire am give tenants wey go dey kare for di farm kon travel go far.


Jesus ansa dem, “Listin, wen una enter di town, una go meet one man wey karry wota pot, make una follow am enter di house wey e go enter,


Jesus tell Pita and John, “Make una go prepare di Passova food wey wi go chop.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan