7 Di day for di Bread (wey nor get yist) Feast, wen dem dey kill sheep for sakrifice, kon rish.
For evening for di fourteent day for di first mont, make una chop bread wey nor get yist, until di twenty-first day evening for di same mont.
“ ‘Una must kare for am until di fourteent day for dis mont, den for evening, di whole kommunity for Israel go kill all di animals.
Time kon rish for Bread (wey nor get yist) Feast, wey dem dey koll Passova.
Judas gri and e kon bigin find sekret way to sell Jesus give dem, so dat pipol nor go know.
Make una remove di old yist, den una go bi like fresh bread wey nor get yist and dat na wetin una bi. Bikos awa Passova lamb, na Christ wey dem don already sakrifice.