65 Dem still curse am with difren words.
So di pipol wey dey pass where Jesus Christ dey kon dey laf am and dey shake dia head
Den some law tishas kon dey tok to demsef sey, “Si as dis man dey shalenge God.”
And anybody wey tok bad about Man Pikin, God go fit forgi-am, but pesin wey tok bad about di Holy Spirit, God nor go forgi-am.
I ponish dem many times for all di sinagog and I try to force dem make dem curse God. Bikos dat time, I dey vex for dem well-well, I even travel go oda towns go sofa dem, bikos of wetin dem bilive.