Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 22:46 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

46 So Jesus tell dem, “Why una dey sleep? Make una get up pray, so dat una nor go fall enter temptashon!”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 22:46
5 Iomraidhean Croise  

Wen di kaptain for di ship si am, e kon wake and ask am, “How kom yu fit dey sleep for dis kind time? Make yu get up kon pray to yor God make E kom help us. May bi E go sorry for us kon save awa life.”


Wen dem rish der, Jesus kon tell dem, “Make una pray so dat una nor go fall enter temptashon.”


Wen e pray finish, e go meet en disciples kon si sey dem dey sleep, bikos dem don taya well-well.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan