and Zabud wey bi di leader for God Temple. Na Hilkaya wey Meshullam born bi en papa. Zadok wey bi Meraiot pikin, na-im bi Meshullam papa. Meraiot na Ahitub pikin.
Den Jesus ask di priest oga dem, di ofisas wey dey guide di temple and di eldas wey kom meet am sey, “Una karry swod and wood like sey una dey kom arrest tif?
So di soja oga wey dey di temple kon escort di savant go bring di apostles, but dem nor use force, bikos dem dey fear sey di pipol wey gada der, fit stone dem.