23 So di disciples kon bigin ask each oda wish of dem go sell Jesus.
Wetin e tok kon worry dem well-well, so dem kon bigin ask am, “Oga God, na mi?”
Wetin Jesus tok kon dey worry di disciples for mind, so dem kon dey ask am one-by-one, “Oga God! Na mi?”
Bikos Man Pikin go die as God plan am, but curse dey for di pesin head wey go sell am!”
Dem kon dey kworel among diasef sey wish of dem big pass.