4 bikos di rish pipol give dia ofrin from di plenty money wey dem get, but as dis woman poor rish, e put evritin wey e get.”
Bikos di oda pipol give dia ofrin from di plenty money wey dem get, but dis woman, as e poor rish, put evritin wey e get for life.”
Di yonga one kon tell en papa, ‘Give mi my own share for awa propaty.’ So en papa kon gi-am.
Jesus kon sey, “I tell una true word, di money wey dis poor widow put so, big pass all di oda pipol own;
One woman dey among dem wey don dey mestrate for twelf years naw, bikos nobody fit heal am.
Nobody among dem sofa, bikos di rish pipol among dem wey get land and house, dey sell dia propaty and bring di money wey dem sell
Bikos if e really dey una mind to do am, anytin wey una give akordin to wetin una get, God go asept am, but nor bi wetin una nor get.