32 “I tell una true word, di pipol for dis world naw nor go die finish before all dis tins go happen.
I tell una true word, some of una dey here wey nor go die, before God Pikin go kom back with en kingdom.”
I tell una true word, pipol for dis generashon go sofa di ponishment for dis tins wey una do!”
I tell una true word, di pipol wey dey di world for dis time, nor go die finish before all dis tins go happen.
I tell una true word, di pipol for dis time nor go die finish before all dis tins go happen.
Na so una go still know too, wen una si all dis tins dey happen, una go know sey God Kingdom don near.
Heaven and eart go vanish komot, but my word go dey forever.