Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 21:31 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

31 Na so una go still know too, wen una si all dis tins dey happen, una go know sey God Kingdom don near.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 21:31
7 Iomraidhean Croise  

“Make una turn from sin kom meet God, bikos God Kingdom don near.”


“I tell una true word, di pipol for dis world naw nor go die finish before all dis tins go happen.


Bikos God word sey: “E nor go tey again before di Pesin wey dey plan to kom, go kom.


My brodas and sistas, make una nor dey komplain about each oda, so dat dem nor go judge una, bikos God wey bi di judge, stand near di gate.


Di time wen evritin go end don near. So make una dey kontrol unasef and shine una eye wen una dey pray.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan