Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 21:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

30 Wen dia leaf start to fall komot, make una know sey dry sizin don near.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 21:30
4 Iomraidhean Croise  

“Make una hear di fig tree parabol: Anytime en branches dey bring leaf kom out, pipol go know sey dry sizin don near.


“Why una nor dey tok wetin dey good for pipol to do?


Den, Jesus kon tell dem dis parabol: “Make una tink about di fig tree and all di oda trees.


Make una test unasef to know weda una still dey inside di faith; e good make una shek unasef well-well! Una nor know sey Christ dey inside una? May bi una don fail di test!


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan