2 E still si one poor woman wey en husband don die dey put two koins inside di box.
One poor woman wey e husband don die kon kom, put two koins wey nor rish one penny for inside di box.
Jesus kon sey, “I tell una true word, di money wey dis poor widow put so, big pass all di oda pipol own;