13 Dis na di time for una to spread di Good News.
From dat time, Judas kon dey find how e go take sell Jesus Christ.
My brodas and sistas, I wont make una know sey my sofa na to make di gospel stand.
Make una nor fear una enemies, bikos dem go soon skata and dat na sign to show sey God go save una.
Dis na sign sey God dey give korrect judgement. E wont make una dey good to inherit en kingdom and na bikos of dis kingdom, una dey sofa so.