Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 21:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Strong eartkweke, honga and sickness go dey evriwhere; difren-difren tins and bad signs go dey happen and fear go katch evribody.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 21:11
8 Iomraidhean Croise  

Anybody wey si Leviatan go fear fall for groun.


Den God wey dey lead heaven sojas go send en judgement kom with tonda, eartkweke and one loud vois. E go send strong rain and betta fire follow dem too.


Make I warn una about dat day, bikos blood, fire and smoke go full evriwhere, both for di eart and for di sky.


One kountry go fight with anoda kountry and one kingdom go fight with anoda kingdom. Honga go dey evriwhere and eartkweke go happen for difren place.


Den Jesus tell dem, “Kountry go fight kountry, kingdom go fight kingdom.


“But before dem go happen, dem go arrest and ponish una for wetin una nor do, den go karry una go judge for inside sinagog, den dem go trow una inside prison. Dem go karry una go meet kings and govnors, bikos of my name.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan