45 As all di pipol dey listin, Jesus kon tell en disciples,
Den Jesus gada di pipol kon dey tish dem, “Make una listin so dat una go undastand.
Den Jesus koll di pipol with en disciples kon tell dem, “If anybody one follow mi, e must deny ensef, karry en cross, den kon follow mi.
If David koll am ‘Oga God,’ how e kon take bi David pikin?”
Doz wey dey sin, make yu korrect dem for evribody front, so dat e go bi warnin to odas.