42 Bikos David ensef tok for Psalms Book sey, “ ‘God tell my oga sey, “Sidan for my rite hand,
Di OGA tell my Oga God, “Make Yu sidan for where honor dey for my rite hand, until I don put all yor enemies under yor leg.”
until I go put yor enemies under yor leg.” ’
Den Jesus tell dem, “Na di word wey I tell una wen I still dey with una bi dis, evritin wey dem rite about mi for Moses Law, di profets book and Psalms, must happen.”
“For Psalms book, God word sey, ‘Make en house empty, make nobody stay der again and make anoda pesin take en place.’
Christ go rule until e don put all en enemies under en pawa
Na wish angel God tell, “Sidan for my rite hand until I go put all yor enemies under yor leg?”
As di Holy Spirit tok: “If una hear God vois today, make una listin to am!