4 John baptizim kom from heaven, abi na from pipol?”
I go get up go meet my papa tell am, “Papa I don sin against heaven and against yu.
Jesus ansa dem, “Make I still ask una one kweshon and make una ansa mi.
Dem kon dey tok with each oda sey, “If wi sey na from heaven, e go sey, ‘Den why una nor bilive am?’
E get one man wey en name bi John, wey God send kom dis world.