Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 20:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 At last, di woman kon die too.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 20:32
6 Iomraidhean Croise  

Wen one generashon kom, di one wey dey before go-go, but di world nor dey shange.


Pipol wey dey alive naw, know sey one day dem go die, but pipol wey don die, nor know anytin and dem nor get any reward again; pipol nor dey remember dem again.


den di third one, until nomba seven die too, but di woman nor still born for any of dem.


For di day wey pipol go wake-up from deat, wish pesin wife di woman go bi, since all di seven brodas marry am?”


Bikos God sey, na only wons man go die and afta dat, judgement go kom,


Afta dat generashon die finish, di next generashon forget God and evritin wey E don do for dem.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan