2 dey sey, “Make yu tell us, na wish pawa yu take dey do dis tins? Na who give yu di pawa sef?”
Di man ansa, “Who sey make yu kom judge us? Yu dey plan to kill mi as yu take kill dat Egypt man?” Den Moses kon dey fear, so e tink kon sey, “True-true, pipol don know wetin I do.”
One day wen Jesus dey tish pipol for di temple, di priest oga dem and di law tishas kon meet am,
Jesus ansa dem, “Make I still ask una one kweshon and make una ansa mi.
Di Jew oga dem kon ask am, “As yu dey do all dis tins, na wish sign yu go show us make wi for fit bilive yu?”
But di man wey dey opress en broda kon sey, ‘Who give yu pawa to rule and judge us?
“Si how una sturbon! Just as una grand-grand papa dem bi, na so una still bi too, bikos una don make una heart strong to disobey God!