15 Dem karry di pikin go outside, kon kill-am. So, wetin una tink sey di owner go do di tenants?
“But wen di tenant si di pikin, dem kon sey, ‘Na di owner pikin dey kom so, make wi kill-am, so dat all di propaty go bi awa own!’
E go kom distroy all dis tenant, den give di grape farm to new tenants.” Wen di pipol hear dis, dem kon sey, “Make dis tin nor happen o-o!”
Derfor, Jesus take en own blood make sakrifice, so dat en pipol go dey holy. So Jesus Christ sofa outside di kamp too.