45 As dem nor si am, dem kon go back to Jerusalem go find am.
bikos dem tink sey e dey among dem wey dey travel togeda. Wen dem don travel for one full day, dem kon dey find Jesus among dia rilashons and friends.
Afta three days, dem kon si am inside di temple, where e sidan with di tishas dey listin and dey ask dem many kweshon.