Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 2:43 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

43 and as dem dey go back to dia house, Jesus nor follow dem, but en papa and mama nor know;

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 2:43
5 Iomraidhean Croise  

Afta King Amazaya for Judah don tok to en advisers, e kon send message go meet Jehu grand-pikin, King Joash for Israel wey Jehoahaz born sey: “If yu get pawa, make yu kom follow mi fight.”


“ ‘For seven days, una must chop bread wey nor get yist. So for di first day, una must remove di yist wey dey una house, bikos if anybody chop bread wey get yist from di first day go rish di sevent day, I go kill-am.


Wen Jesus bi twelf years, dem kon go as dem dey do before


bikos dem tink sey e dey among dem wey dey travel togeda. Wen dem don travel for one full day, dem kon dey find Jesus among dia rilashons and friends.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan