Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 2:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

30 Bikos my eye don si di pesin wey yu won make e save Israel pipol,

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 2:30
11 Iomraidhean Croise  

My Oga God, I trust Yu sey, Yu go save mi!


My God, I dey wait since make Yu kom save mi and I dey obey yor kommand.


My God, e don tey wen I dey wait make Yu kom save mi, bikos na yor laws dey give mi hope.


God tell mi, “My savant, I get big work for yu; yu nor go only make Israel pipol wey survive, great again, but I go still make yu di lite for di nashons, so dat all di world go dey save.”


God go use en holy pawa take save en pipol and di whole world go si am.


di One wey yu don prepare for evribody present:


and evribody for dis world go si God salvashon.’ ”


“So make una know sey, dis salvashon wey God bring, dem don karry am go meet Gentile pipol, bikos dem go asept am!”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan