3 Evribody kon go en home-town go register.
(Naw Efron sidan with Hit shidren.) Efron wey bi Hit pesin kon ansa Abraham for front of Het shidren and evribody wey dey kom thru di town gate sey,
Dat time, Caesar Augustus kon give orda make evribody wey dey Rome go register dia name make dem for pay tax.
Dis na di first time wey pipol go register, since di time wen Kwirinus bi govnor for Siria.
So Josef wey dey stay for Nazaret for Galilee kon travel go Betlehem, David Town for Judea, bikos na David family e from kom.
Josef and Mary wey e won marry wey get belle, go register togeda.