16 Dem kon go si Mary, Josef and di pikin for inside di animal house.
So, anytin wey yu dey do, make yu do am well, bikos wons yu die, yor wisdom, knowledge, work and plans, nor go mean anytin again.
Afta two days, Mary kon get up rush go Judah
So di pipol wey dem send go, kon rish di place wey Jesus tell dem.
Na dis go bi sign wey una go take know am: Una go si pikin wey dem use klot wrap inside where dem dey keep animal.”
Wen di angels go back to heaven, di shepads kon tell each oda, “Make wi go Betlehem go si wetin happen, wey God don show us so.”
Wen dem si am, dem kon tok how di angel take tell dem about di pikin.
So e born en first son, wrap am kon put am for where dem dey keep animal, bikos know oda place dey for dem to stay.
Wen dem go, dem kon si evritin as Jesus tell dem sey e go bi, so dem prepare di Passova food for der.