15 Wen di angels go back to heaven, di shepads kon tell each oda, “Make wi go Betlehem go si wetin happen, wey God don show us so.”
Time kon rish wen God won take Elijah go heaven inside betta strong breeze. Elijah and Elisha dey travel kom from Gilgal.
As dem dey waka dey tok dey go, one shariot with fire kom out at wons kon separate dem two. Den strong breeze kon karry Elijah go heaven.
Si how di tins wey God do dey good well-well and na for pipol wey dey obey am.
So Moses tok for en mind sey, “I neva si dis kind tin before. I go waka near kon si why di bush nor dey burn?”
For judgement day, Sheba kween go kondemn di pipol for dis time, bikos e travel from far place kom hear Solomon wisdom. And naw, somebody wey big pass Solomon dey here with una!”
“Na only God get Glory for heaven and eart, make peace and favor dey with evribody.”
Dem kon go si Mary, Josef and di pikin for inside di animal house.
As e dey bless dem, God kon karry am go heaven.
go heaven kon go sidan for God rite hand, where e dey rule di angels and doz wey get pawa.