Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 19:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Wen di pipol si wetin happen, dem kon dey komplain dey sey, “Jesus don go visit dat man wey bi sina.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 19:7
11 Iomraidhean Croise  

Wen di first pipol kollect dia money, dem bigin komplain to di farm owner,


E kon tell dem, ‘Make una go work for my farm, I go pay una well.’


Wen di Farisee si wetin dey happen, dem kon bigin ask di disciples, “Wetin make una tisha dey follow tax kollectors and sinnas dey chop?”


But di Farisee pipol and di law tishas dey komplain sey, “Dis man dey follow sinnas chop.”


So Zakius kom down kon welkom Jesus with happiness.


But Zakius stop kon tell Jesus, “Oga God si, I go give half of wetin I get to poor pipol and evribody wey I don shit before, I go pay am back four times!”


But di Farisee pipol and some law tishas kon dey vex for Jesus disciples sey, “Why una dey chop and drink with tax kollectors and sinnas?”


But God Pikin kom, dey chop and drink and una sey, ‘Si am, long-trot, drunkard, na tax kollectors and sinnas bi en friend.’


Wen di Farisee wey invite Jesus si wetin dey happen, e kon tok for en mind sey, “If dis man na profet true-true, e for know sey dis woman wey dey tosh am so, na sina e bi.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan