Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 19:35 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

35 Dem take di donkey kon put dia klot on-top am, den Jesus sidan put.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 19:35
9 Iomraidhean Croise  

So each of dem kwik-kwik remove dia klot kon spread dem put for Jehu leg for di step. Dem blow di trumpet kon shaut sey, “Na Jehu bi king!”


Dis tin happen so dat wetin di profet tok, go bi true:


Dem bring di donkey kon put dia klot make Jesus for sidan on-top.


Dem ansa, “Di oga nid am.”


As Jesus dey ride dey go, pipol kon spread dia klot for road.


Wen day break, plenty pipol wey kom di Feast kon hear sey Jesus dey kom Jerusalem.


Jesus si one small donkey and e kon sidan put, just as God word sey,


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan