25 “Dem ansa, ‘Oga God, di man don already get ten!’
But Yu dey even do di ones wey pass dem. Yu don promise my shidren-shidren tins for many years wey dey kom and Yu, Oga God don let mi si dis tins.
So e koll di manaja kon tell am, ‘I nor like wetin I dey hear about yu. Make yu go rite how yu take dey spend all my money, bikos yu nor go bi my manaja again.’
“Den di oga tell di oda savants, ‘Make una take di money from am, gi-am to di savant wey get ten.’
“Di oga kon sey, ‘I tell una, anybody wey get, God go gi-am more, but di pesin wey nor get, even di small one wey e get, God go take am from am.