23 Den why yu nor put my money for bank, so dat wen I kom, I go kollect am with intrest wey go dey on-top?’
yu for put my money for bank, so dat wen I kom back, I go kollect my money back with intrest!
“Di oga kon tell am, ‘Na yor word I go take judge yu, yu wiked savant! So yu know sey, I bi hash man; dey chop food wey nor bi my own and I dey plok fruit wey I nor plant?
“Den di oga tell di oda savants, ‘Make una take di money from am, gi-am to di savant wey get ten.’