2 For der, e get one man wey en name bi Zakius. E get money well-well, bikos e bi tax kollectors oga. E don tey wey e
Filip and Bartolomew; Tomas; Matiu, wey bi tax kollector; James, wey bi Afaeus pikin and Taddaeus.
Jesus enter Jeriko kon waka go inside di town.
dey won si Jesus, but e nor fit si am, bikos e bi short man and pipol too plenty.
Wen Jesus rish dat place, e look up kon sey, “Zakius, kom down kwik-kwik, bikos I must stay for yor house today.”