Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 19:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 “So di first one stand for en front sey, ‘Oga God, I don gain ten koins join di ones wey yu give mi.’

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 19:16
8 Iomraidhean Croise  

Before e go, e koll ten of en savant kon give each one money sey, ‘Make una take dis money trade and make profit till I kom back.’


“Wen e kom back afta e don get di kingdom, e kon koll en savants wey e give money make e for know how mush dem don gain.


“Di oga kon tell am, ‘Yu do well, yu bi good savant! Bikos yu dey faithful with small tin, I go make yu oga ova ten towns.’


But God kind! I bi wetin I bi and God mesi for mi, nor bi yeye tin. I dey work pass any oda apostle; aldo na God grace dey help mi.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan