41 “Wetin yu wont make I do for yu?” Di man sey, “Oga God, I won si again.”
So Jesus stop kon sey make dem bring di beggar kom meet am. Wen di man kom, Jesus ask am,
Jesus kon tell am, “Make yu si naw, yor faith don heal yu.”
But if wi put hope for wetin wi nor fit si, wi go take all awa mind wait for am with patient.
Make una nor let anytin worry una for mind. Instead, for evry kondishon wey una dey face, make una ask God thru prayer for evritin wey una nid and make una always dey tank am, as una dey pray.